Powered by Blogger.

Blog Archive

Popular Posts

Sunday, 13 July 2014

funny- DON'T LAUGH O, lol My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell Am

| | 0 comments
DON'T LAUGH O, lol



My Blackberry don chop my

money

tire,

na him I come vex yestaday

sell

am, come take some money

buy

China phone! Now am in

bigger

trouble!!!



1. E go full after 3 minutes of

charging.



2. The phone get TV, Touch

screen,

Nail cutter, Firelighter etc.



3. I fit write Text message with

a

toothpick sef.



4. The spelling get mistakes e.g

NokLa, blackderry, i-pon,

samswag

etc.



5. When aeroplane pass e go

record

"One missed Call".



6. When a big car horn; e go

show

"Charger connected"



7. When Chinese man pass e

go

show: "One Bluetooth device

found"



8. When fine gal waka pass, e

go

show "Ur favourite food

found"



9. When ugly gal waka pass, e

go

show, "Virus detected"

Abeg I wan sell am! Who wan

buy

ooo?

Even as I dey find buyer, e dey

show me for screen: "No

contact

found". HUSTLE more º



from wapbaze.com feed http://ift.tt/1m8oE9m

via IFTTT

iReportersTv Blogspot Template © Copyright 2014 - All Rights Reserved

0 comments:

Post a Comment

Twitter Facebook Dribbble Tumblr Last FM Flickr Behance