Powered by Blogger.

Blog Archive

Popular Posts

Wednesday, 7 January 2015

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh

| | 0 comments

Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh


1986210_2850256733laughingxlarge


*Man wey Unclad no dey put hand for pocket


loose translation:You can’t do somethings if there are no certain conditions.


*Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup


loose translation:You Can’t Run Away From Your Destiny


*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap


loose translation:Keep calm! Nothing last forever


*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef


loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!


*Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent


loose translation:How you start doesn’t matter,what matters is how you finish.


*Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap?


loose translation:Mind your business.


*If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am


loose translation:Make something good out of a bad experience


*I get am before No be property


loose translation: stop living in the past and start living in the present.


*If person too tey for party e go follow dem wash plate


loose translation:Don’t outstay your welcome


*Rolling stone,ofcourse na person push am now!


loose translation:There is always a reason for something


*Craze no hard to form,na the trekking be wahala


loose translation:Easier said than done


*No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans.


loose translation:Calm down,your temper won’t solve the problem


*Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio.


loose translation:Every man for himself


*You no need cutlery to chop slap


loose translation:You don’t need my translation to understand this,lol


*Opolo eye no be open eye


loose translation: Having Big eyes doesn’t make you civilised,lol


*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.


loose translation:Give everyone what they deserve.


*Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am.


loose translation:Every action has a consequence


*E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano


loose translation:When there is hope,there is Life.


*The different between kpekere and plantain chips na packaging


loose translation:Don’t judge based on appearance alone


*Escort me, Escort me, naim slave trade take start.


loose translation:Serious things sometimes start like joke


*[b]Na from play play dem dey form PLAYER


loose translation:Serious things sometimes start like joke


*Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old.


loose translation:Slow and steady wins the race


*The water wey dem use take make eba can never be recovered back.


loose translation:Don’t cry over spilt milk


Feel Free To Add Yours.


The post Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh appeared first on Naijaloaded | Nigeria No. 1 Online Portal.






from Naijaloaded | Nigeria No. 1 Online Portal http://ift.tt/1BLGnNo

via IFTTT

iReportersTv Blogspot Template © Copyright 2014 - All Rights Reserved

0 comments:

Post a Comment

Twitter Facebook Dribbble Tumblr Last FM Flickr Behance